AV – Big Thug Boys

0

AV Big Thug Boys mp3 download. Nigerian singer, AV outdoors a brand new song tagged ‘Big Thug Boys’. Listen and enjoy the full song below and share.

AV – Big Thug Boys [
Download [Download]
]

AV Big Thug Boys Lyrics

[Verse 1]

If you get a woman, hold am tight o.
Me and my guys we dey for bike oo.
Na her allocation dey for mind o.
If you live your woman she go off pant o.
mmsssseeeew Kpa.
No b lie o.
We go use the raba blind her eyes o.
Me and my guys we no Dey smile o.
Big thug boys we no Dey lie o

[Hook]

Big thug boys we no dey fear nobody.
And you see wahala we get am full for body.
Only one thing we no dey like na police.
One wrong move you turn to my enemy.
So make u no try me.
Oya na

[Chorus]

The thing dey do me hit me like kpongo (kpongo)
Abegi bring another shayo oshe o
Take your lady to the Condo (condo)
If we dey hit her she dey shout mogbe o
Oshe mukere muke
Magbele mukere muke oho
Magbele mufere mufe o

[Verse 2]

We dey wear coat we dey wear ice o
All of our enemies dem broke die o
No competition no denial
Una be shitters we be lions
Say we dey fly high mehn we never fly low
If we dey move we no dey fear go slow
No competition no denial
Una be shitters we be lions

[Hook Repeat]

Big thug boys we no dey fear nobody.
And you see wahala we get am full for body.
Only one thing we no dey like na police.
One wrong move you turn to my enemy.
So make u no try me.
Oya na

[Chorus (2x)]

The thing dey do me hit me like kpongo (kpongo)
Abegi bring another shayo oshe o
Take your lady to the Condo (condo)
If we dey hit her she dey shout mogbe o
Oshe mukere muke
Magbele mukere muke oho
Magbele mufere mufe o

Check also: Jamopyper – Better Better (Remix) ft. Davido

ZackGh image

ZackNation Real Official Logo

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe! If you have any music, content or products or services you wish to advertise on ZackGh.com or ZackNation then get in touch with us on this number +233246722883 or +233246187160 or you can use the WhatsApp button below.

NOTE: Please take note that the above numbers are currently our official numbers, so please don't contact any other number other than the numbers above, Thank You.

We are also into social media handling, if you have a social media page that you cannot handle it yourself or you need more followers, likes, views for your handle, page or YouTube Watch Hours, subcribers, or views; If you need someone to do that for you just get in touch.

#Sarkodie #ShattaWale #Stonebwoy #Entertainment #Sports #News #Celebrity #CelebritiesLifestyle Ghana Download Mp3 download GhanaWeb Google TikTok Facebook Coronavirus Twitter Weather Jackie Appiah

Betway Betpawa

 

11